Dis one Nawa wa... Office of we presido on Friday don yarn say na lie be the tori wey dey Waka about say we presido, Muhammadu Buhari, don see the chibok girl wey dem save, Amina Ali, for the Presidential Villa, Abuja on Thursday, and say he even see person wey bin carry the girl run. Na so dem wrote inside one message wey dem post for the official Facebook page for the Presido office, Aso Rock Villa. The Presido office explain say the man wey follow Amina go meet Buhari na her brother, na be him carry her run. Dem say no be the guy dey inside photo wey Naija Army release after dem save Amina.
No comments:
Post a Comment