
As we presido talk am for Anti Corruption summit wey he go for London, especially for CNN abi na BBC say he go mention names of pipu wey thief we money for Naija. TPN don ready to take that opportunity sama una beta awoof. if you go fit mention 5 names wey go dey on top that list correctly. na recharge cards una go win....so no dull am start to dey predict now. All the info wey you need dey below for dis post, after the cut...
To predict,
1. Go www.thepipusnetwork.blogspot.com
2. Find this predict and win tori
3. Yarn is the names wey dey your mind as if say you wan comment.
Na 12 midnight for May 28, the awoof door go close o!
Oya Now, Best of Luck!
No comments:
Post a Comment