Thursday, May 26, 2016

ONTOP SCARCITY : NAIJA PIPU NEVER SEE ANYTHING OOOO - TB JOSHUA

Naija pipu nahin dem don yan oo say make dem ready oo sake of say food scarcity wey dey shelle so, na still small thing ooo as per say the ones wey dey com soon go bad pass all the ones wey we dey see so. Na Prophet TB Joshua, wey get Synagogue Church Of All Nations (SCOAN), yan dis one for one recent service ontop television. TB Joshua yan say E don sabi beforeoo say the EgyptAir crash go shele. The Nigerian prophet, wey evry evry sabi say hin tok no be shere kambia tok say na because pipu no dey gree am chance again nahin make am fem fem ontop the Egypt mata he con dey yan every every say make dem go prepare for wetin dey come so

No comments: