Students don swear say dem go close. government institution If government no ear wetin dem dey tok for the petrol yawa wey dey hot for naija. na the. National Association of Nigerian Students, NANS Zone B dey tok dis wan dem still com dey yan say the office wey dem ho close so na for every part of we Naija the tin go shelle. dem tok say we Naija government wan take dis petrol gbege take suffer we Naija people dem still com dey yan say we presido Mohammadu Buhari no wan chuk mind for all the suffer suffer of Naija pipu. South South and South East zonal Coordinator of NANS, Pedro cruz carry this matter give news men yesterday till com dey add join say na every tin dem take refuse the new petrol money because say na mago mago dem wab take am do.

No comments:
Post a Comment