SISI - Na 4 new interview, YBNL's new princess temmie tlk her mind upon wetin music nd fame go cost her lyf. .. Hear wetin d new songstress tok "she tok say her biggest fear now ehn nabi say she no go gt tym 4 her private lyf again o nd she be dis kain person wey lyk to lock hersef up for one rum nd basically jst cul her mind nd reminisce... Bt nw wey she don gt deal for YBNL, all she go dey gt for mind be Wow my face go dey all around nd evry wre, thou e go dey one kain o bt yet na wetin she bin don dey pray for long be sey make pple jst dey hre her swt voice bt yet ehn, u go jst feel mk d world/pple jst leave u alone.....##
My dear ehn, abeg Enjoy dis fame to d fullest cos person wey get cap no get head nd person wey get head no get cap cos dis opportunity wey u get so, so many pple dey out dre wey dey lobby for am##..... #@temmie abeg sope tie😀
Monday, May 9, 2016
MY PRIVATE LIFE NO GO DEY PRIVATE AGAIN O.... PRINCESS TEMMIE
Subscribe to:
Post Comments (Atom)

No comments:
Post a Comment