Thursday, May 26, 2016

MORE TORI ONTOP BUKOLA SARAKI LIE LIE DECLARATION

Person wey do witness for pipu wey dey gbege Bukola Saraki, Michael Wetkas don yan more tori ontop the property we senate presido Bukola Saraki bin buy for the Code of Conduct Tribunal during cross-examination yesterday for Abuja.
According to wetin one detective of the Economic and Financial Crimes Commission (EFCC), yan Saraki don  buy one property wey dey for Plot 2482 Cadastral Zone A6 Maitama inside  Abuja through Carlisle Property and Investment Company Limited — one company wey hin folow get shares inside am.

No comments: