Monday, May 23, 2016

MERCY AIGBE SAMA HER FANS WEY COME BACK FROM LONDON PINSHURES


Miss Simplicity - Mercy Aigbe Gentry wey bin go London for vacation don come back to our ogbodo naija nd she sama media wit pinshures wey she nd her children snap take grit her fans sey una weldone o nd make I no lie una, d actress nd her pikin dem make sense for d pinshures oooo.



No comments: