Tuesday, May 24, 2016

NICE ONE... NAIRA DON GBERA AGAINST DOLLAR FOR BLACK MARKET

Despite the gbege wey  naija ecenomy dey face, we nation's currency, naira don begin get liver against dollar for black market, According to wetin Bureau De Change for Katsina, dey yan say the naira dom com down to N337/$1 today, May 24, as against the N340/$1 rate for Monday, May 23. we naira bin do anyhow since last week as be N367/$1 dat tym.

No comments: