Wednesday, May 18, 2016

GHEN-GHEN FLAVOR DON TURN AMBASSADOR FOR BULLET DRINK OOO

Miss Simplicity - Flavour wey be Highlife singer wey bin sign endorsement deal for beer April dis yr, naim don sama us wit anoda gud news sey one energy drink wey e name be Bullet don make ham their ambassador. Na today d singer post one pinshure wey he dey don advert for bullet for him IG page take sama him fans d gud news....
I go sey congratulobia nd gud luck to u sir Flavor Nabania...

No comments: