Thursday, June 2, 2016

MY PIKIN NA MY WOMAN CRUSH JARE....ODION IGHALO


Miss Simplicity - Indians dey call one tin "Papa's Love" nd e mean d fatherly love wey papa dey get for him pikin especially him girl pikin. Na dat kind love na Odion Ighalo wey be Naija man wey dey play internationally for Watford, get for him pikin. He post pinshures wey him nd him girl pikin take nd wey show d tender love wey get for d girl for him Instagram page. On top d pinshures he write WCW wey mean Woman Crush nd make I no lie una, Ighalo smile na one tin wey show sey him o dey proud of him pikin... Pinshures afta d cut...



No comments: