Miss Simplicity - No be today guys don dey receive rules from d papa of d girls wey dem dey date bt today own different o base on sey na mama now naim dey give d girls wey dey plan to date her boy pikin rules o... But make I no lie una d advice nd rules gud o bt as I dey see ham so, if d mama no take time, na she go marry her pikin oooo... Make una check out d rules first nd see weda una go see wetin I dey see too...

No comments:
Post a Comment