Sunday, May 15, 2016

(FOTO) HAPPY PAPA - KENNETH OKONKWO

Miss simplicity - Na last month naim Kenneth Okonkwo nd him wife welcome their first pikin togeda afta 9yrs.
D man hapi wella wen him first hold him pikin according to d tori dat time nd d man still dey hapi o nd he don sama us wit more of him wife nd pikin pinshures o...
E no easy abeg, to stay for 9yrs oooo. Oga Kenneth I salute ur patience nd we for TPN dey still dey tok sey Congratulobia to u nd ur wife sire...
See d picture afta d cut...

No comments: