Monday, May 23, 2016

FAYOSE DON YARN FULANI HERDSMEN SAY DIA CASE NA O.Y.O

EKITI State Governor, Ayodele Fayose don yan  Fulani herds­ men say if dem do anyhow dem go see anyhow Fayose tok dis one wen E go greet the pipu of. Oke-Ako for Ikole Local Government Area after fulani pipu dem kpain two residents of the town com still injure others Governor Fayose, com dey grit the family of those wey folow the matter port go heaven still com dey yan say the pipu wey do dis kain tin police go catch dem and dem go dance shoki for court.

No comments: