One 33 year-old man for Bauchi State, Auwalu Adamu, don enter yawa with police becos why E rape eight year-old girl. Police arrest the man for Azare, Katagum Local Government Area for Benue on Sunday. the spokesman of the Bauchi Police Command, Mr Haruna
Mohammed wen E dey Confirm the incident, yan say. dem arrest the suspect after E don chop the dodo of the girl but sha dem go showface the man face for court. last last E com dey yan parents dem say make dem dey always take kia of dia pikin sake of say dem go fit elp dem prevent abuse wey fit even com from dia relatives .

Monday, May 23, 2016
EWOOOO ABOMINATION MAN RAPE 8 YEAR-OLD GIRL FOR BAUCHI
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment