Monday, May 23, 2016

CHINEKEME! SEE AS DEATH TAKE ACCIDENT PORT 13 PIPU GO HEAVEN WITH RUSHING

One commercial bus wey dey comot from Enugu State carry  head nak one  trailer for Ofeme Junction on Umuahia
Road, Abia State. Two other passengers wey follow dey the bus Peace Mass Transit Limited with number plate AKL895YY, get injury wey many and den don carry dem go hospital. The trailer wey dey go Enugu State from Port Harcourt, River State, nahin dem say over speed con loose brake wey make am waka comot hin lane go mit the buswey be say E don almost reach wia E dey go for Umuahia. Dem tok say the driver pio pio pio comot dia as the YAWA bust.

No comments: