Tuesday, May 24, 2016

BUHARI UNDER PRESSURE TO PURSUE HIM MINISTERS PLUS OTHERS... ONTOP WETIN?

As May 29 dey com so, President Buhari don dey under immense pressure to sack some of hin aides plus ministers sake of say dem no perform wella. One report wey show face yan say  na one committee dem dey incharge of the move to weigh the minister dem. tori yan we presido vex as E ear say some of hin ministers dey beef each other

No comments: