Miss Simplicity - Russell Brand na one actor wey don date many celebrities like Kate Moss, Courtney Love, Geri Halliwell nd Jemina Goldsmith wey be billionaire pikin before he com marry Katy Perry wey dem two scatter afta two yrs..
Now Russell Brand wey be 40yrs don sama media wit Ogbonge news sey him girlfriend 27yrs old Laura Gallacher wey dem two dey stay don get belly o nd she go soon born...
Dis one na d first pikin wey Russell go dey expect so we for TPN dey sey congratulations nd we dey pray sey make God help her any day wey d pikin wan com out o...

No comments:
Post a Comment