Thursday, June 9, 2016

SHUU.. WETIN UK GOVERNMENT SAY BUHARI COME DO FOR LONDON GO SHOCK YOU

The government of the United Kingdom don react to the reports say President Muhammadu Buhari dey London to meet Goodluck Jonathan ontop Niger Delta crisis. For one gist wey the press officer of the British High Commission for Abuja, Joe Abuku, yan say we president no come treat hin ear for Britain, na Goodluck he come see.

No comments: