Monday, May 9, 2016

(FOTO)SIMI ESIRI WITH HER FINE SMILE


Miss Simplicity - Wen Simi Esiri wey be Dr Sid wife dress finish yestaday to go for her feature for Petit Tribe to celebrate nd jolificate dis Mother's Day, she come decide sey make she sama us wit d cloth wey she wear o bt make I no lie u, na d smile me I see o nd d tin make sense die abi hw una see ham o? (see anoda pinshure afta dis cut) 



No comments: