Thursday, May 19, 2016

BABA AGBALAGBA ACTOR , ELDER MAMA DEY BATTLE WITH LIVER DISEASE

Every Every na hi dem say no dey go wela for veteran Nollywood actor,
Martins Njubuigbo,A.K.A Elder Maya. Tori yan us say Elder Maya, who be the. longest surviving Nigerian actor, get liver-
related problem because why the actor dey down with a swollen leg, wey dey causes am pain. The actor,wey pipu still dey again call Papa Labista, nahim one hospital for lagos  don confam am say E get liver disease Na hin fellow colleague, actor Ernest Obi, nahin yan every body dis mata for hin Instagram account.

No comments: