Na wa o, upon say the Baba hustle collect FA cup for dem, Man Utd don tell the Baba make he dey go say he no try reach, just sake of say dem no dey go Champions League again next season. So as Baba dey commot, Mourinho don dey ready to enter the place and become dem coach for MAN Utd. Toor.... Baba no shaking, nothing do you, go dey enjoy money wey you don make.
No comments:
Post a Comment