Miss Simplicity - Stella Damasus bin dey for news sey she snatch Doris Simeon husband nd d actress bin deny ham dat time..Now she don com turn herself to preacher o she tok sef make we dey love ourselves bcos if we no love ourselves we no go fit love odas o. (see other pinshure afta the cut)
She tok sey make we no dey judge oda pipu as dat one no go show sey we love Baba God base on sey na Love Jesus Christ bin preach wen he come dis earth o. Avokwo una go fear preaching o bt I think sey one place for Bible sef tok sey make we dey do wetin we dey preach naw...na wa o, I comment my reserve o bt God dey sha.


No comments:
Post a Comment