Monday, May 30, 2016

1 PERSON KPAIN, 3 WOUNDJURE AFTA NAIJA SOLDIERS OPEN FIRE

The Nigerian soldiers nahin dem say shoot one bus for check point because of the kind way wey the driver take they behave dey drive for check point as E no still gree stop wen the soldiers dem yan am say make hin stop. The troops suspect say e fit be say na Boko boys gather full inside the bus sake of say the way wey dem take drive enta the check point. One person kpain instanta while three others injure wella. Wen  Major Joseph Adekunle Afolasade, wey be the assistant director, army public relations released one statement ontop wetin the soldiers do so E tok say no be dem fault sake.of say na the driver no gree do normal.

No comments: