Thursday, April 14, 2016

HOUSE OF MALIK DON SAMA US WIT DEM APRIL 2016 MAGAZINE .

MISS SIMPLICITY - And na Dayo Amusa nd Linda Ejiofor naim dey for d magazine cover o. Malik Zenishia Zainab naim style d actresses, Omaleecha Makeover naim do their makeup nd na for Studio24 Nigeria naim dem for take d photo dem.. For inside d magazine, Dayo Amusa wey use Blonde wig nd bangs tok sey SHE o no fit comot for entertainment industry o sake of sey she dey enjoy as she be actress nd Musician O bt Linda Ejiofor wey rock gold weavon just tanda for d photo wit fruit nd wine o.. See beauty, see levelz, see swag, d two actresses make sense die for d photo...

No comments: