Tuesday, April 19, 2016

MAN ENTER COURT CASE AS HIN SLAP POLICE FOR NEWYORK

OGINI BERNARD - Na one man o jack beattie 23 na hin Don enter stew wey dem dey make eba 4 am. As e be say hin slap police officer. D man wey be dey meditate 4 inside motto with hin friend na hin enter soup as d man slap d two police officers Thompson n mark waller. Na police con rescue dem o becos say na beta beat jack give dem. As court don sidown ontop d mata say make jack work without salary.

No comments: