OMOBOLA - The IMO state government traffic law enforcement unit(ISTMA),Hon Ugochukwu Nzekwe, don warn pipu wey dey use sirens, fake number plate and glasses wey dey don tint to stop to dey use dem or make dem continue and face the consequences. He talk say den don carry some pipu wey dey drive vehicle wey dey tint hin glasses, wet dey no collect permit, he con yarn say some pipu dey use sirens and tinted glasses do wicked work. He con talk say pipu dey say say the government jst dey generate revenue and den dey attack innocent pipu, he con tell dem say no be like DAT o, na the safety of all the pipu wey dey Use road them dey fight for.
No comments:
Post a Comment