Wow.... the Prime Minister of Iceland, Sigmundur David Gunnlaugsson don resign from work, and na him go be the first big person wey go suffer from the new wayo wey dem just discover wey dem dey call, Panama Papers scandal. After the news enter town, Sigmundur David Gunnlaugsson wey dey follow journalists do interview vex commot from the interview wey happen for weekend , say he use one kain secret offshore company Mossack Fonseca to take hide plenty millions of dollars wey dey make Iceland's economy collapse. Monday night, about 24,000 people gathered for outside dem parliament building dey do Aluta say the Oga must resign. Mr Gunnlaugsson has resign as Prime Minister, but says he go still be leader of the Progressive Party.
No comments:
Post a Comment