Saturday, April 9, 2016

SEE GROOVE... KANYE WEST AND KIM KARDASHIAN CARRY NORTH WEST GO JOLLY

Oyinbo life can sweet sha O, so the full Kardashian family commot for house go groove, dem go jolly on top ice abi na snow sef,  na so Kanye and him wife take the opportunity teach dem pikin North how to do the thing cos she Neva do am before. Tori yarn us say Kanye West, the Papa just dey smile,  dey happy anyhow as he dey enjoy life with him pikin. Dem say na so so Papa pikin play dem do wey make brains.

No comments: