Wednesday, April 20, 2016

JOHN LEGEND WIFE DON RELEASE DEM PIKIN FIRST PINSHURE

John Legend wife, wey be model Chrissy Teigen don born for some days ago now and she don dey make brain again. Na only God Sabi how dis Oyinbo pipu dey do dem own. She come climb her social media page go share the first picture of the baby,  wey her name na Lulu. .  She come write 'Hi my lulu!'

No comments: