UNILAG students do one kain strong Aluta on Thursday and dem school Oga don bcos of that one close the school for time wey nobody sabi. One statement by dem school management say make students commot from hostels by 10am yesterday morning. Tori yarn us say Police and soldiers dem don show for inside the school to make sure say no body do anyhow and dem follow the command wey the school give dem.
No comments:
Post a Comment