Saturday, April 2, 2016

OMOTOLA VS LAGOS STATE GOVERNMENT, SEE WETIN DEY CAUSE QUARREL

Nollywood actress, Omotola Jalade dey vex, dey para for government sake of say dem too dey ask for tax, and dem wan dey punish pipu wey no dey pay but dem too no dey do wetin dem suppose do. Na so she climb twitter go yarn many things wey dey her mind with hashtag make dem no push am O, she yab NEPA join sef. see her tweets for Oyinbo

‘This Lagos Govt talking about Taxes!and persecuting people and what rubbish?Are you kidding me?’

One of The biggest fraud in Nigeria is the PHCN.In Ikeja,there’s no meter, No LIGHT EVER and they still bring bills!high bills!
#dontpushme !

This Lagos Govt talking about Taxes!and persecuting people and what rubbish?Are you kidding me? #dontpushme

I payed my taxes to buying my own security,Generators,fuel,road and many more…are you going to refund me?
#insensitivity #dontpushme !

Many companies I.e Dunlop hav left Nigeria cause of ur Ridiculous Taxes/lack of AMMENITIES.Still wntb to further burden citizens #dontpushme

In developed countries you’re boldly asked for taxes because you’re well taken care of Education,health,Good roads,electricity
#dontpushme

In Africa,Govts use Developed country’s laws but lack the intelligence and Will to provide same services for their citizens#dontpushme

No comments: