Wednesday, April 13, 2016

(NUMBAS) SAHARA REPORTERS DON SAMA US DIRECT NUMBA OF ALL WE 109 SENATORS





Sahara Reporter wey like to dey burst kasala with politicians for Naija don carry am go anoda level O. As dem sama the full world direct number of all we Senators for Naija,  say make pipu wey vote dem enter office fit call dem make dem ask dem anything wey no clear dem. Oya make una rate una Senators number and make you save am for your phone O. No beg them money O.... Lol. (see other NUMBAS afta dis cut) 


No comments: