OGINI BERNARD - Dem say na where person madness frm stop na hin another persin own just wan start. Matthew fellows na hin vedio hinsef as e pin one woman down so dat hin go fit use d vedio prove say him dey holy for court. D woman wey be 26yrs old na hin narrate give court say d man dey force am, dey drag with her as d man yarn am say mke hin s*x am. Fellows con say na lie oo say na d woman yarn am make hin do. Afta d judge don Comot hin glasses 4 d mata 4 Stoke- tent- court na hin con say d man fellows dey guilty con put two count charge 4 hin head. As d judge place nine yrs visa 4 hin hand go prison con still say d vedio don show everythin. Na Staffordshire e happen
No comments:
Post a Comment