Saturday, April 9, 2016

MAKE UNA CON SEE HOW ARM ROBBER CHOP BRUSHING AFTA HIN ROB ONE SUPERMARKET 4 LONDON

OGINI BERNARD - Na film we call am o not until d mata enter police hand before we con see say na real. David janiszewski 24yrs na hin go rob one supermarket as e shoot one guyo wey hin name na Jordan athernought 4 Face as hin see say d bullet no be real one na so Jordan rush am with one energy drink can as e use am stone am for face as fight start. Jordan beat David wey be say na police con seperate dem. Police begin hail Jordan 4 wetin hin do as David face be like motto wey dem panebit.

No comments: