OGINI BERNARD - No be Shere kambia o. As two grown up men Albanians BLERIM Daci n Elidon Leka grow wetin oyinbo man dey call cannabis(igbo) opposite sutton police station south London. The plant wey reach over 60 wey dem dey groom 4 der place 4 alley cats n basement night club. D police Pipu find out say d plant don reach to harvest n worth over £170,000. Daci 28 collect 24month visa go prison while leka 26 collect 20 month visa go prison 4 Croydon crown court.
No comments:
Post a Comment