Thursday, April 7, 2016

(FOTO) KING SAHEED OSUPA DEY SHOOT VIDEO FOR HIM HIP-HOP ALBUM





King Saheed Osupa, OLUFIMO 1 don talk am and he don do am O. He promise say he go soon sama us him own Hip-Hop Album,  wey he call LORD OF MUSIC. As e be say for some times now, Fuji musicians dey blend with (see other pinshures afta the cut) 


 hip-hop, but for now,  e be like say na to do hip-hop album dey reign now. And Kingi kingi no just wan sing O,  he don dey shoot video join and with wetin I see, he sure NE die say the album go make sense cos the gbedu track wey he do Dat time make brains well and tori yarn us say na K-Solo produce many tracks for the album. So we dey wait ooo..














No comments: