(FOTO) CELEBS AND PLENTY TURN UP YESTERDAY FOR NOMORELOSS BURIAL
Finally dem don throway last salute give Osinuga Olumuyiwa wey we all Sabi as NOMORELOSS wey kpain some few days ago. We pray make God hold him wife and Pikin wey he leave for back. Mat him soul R. I. P.
No comments:
Post a Comment