If u sabi d Shakespeare's hamlet wella na say d naija version don Comot since 2014 HAMLET IN PIDGIN written by OGINI-BERNARD wey dem perform 4 d first university 4 naija university of ibadan 4 January 2014 wey collect award plenty. Ogini-bernard don write anoder one wey heavy wella 4 comedy A TIME IN EKPOMA d first pidgin musicals 4 naija n 4 d world. Make una dey aware becos say baner 4 d play fit lift anytime.
No comments:
Post a Comment