Tuesday, April 19, 2016

NO MORE PARKING FOR PAVEMENT O OR ELSE NA £70 FINE FOR U. K.

OGINI BERNARD - Na ministers n govt officials na hin tire belt on top d mata say no more parking space for UK o.. Say anybody wey dem catch go pay £70 n if anybody wey go Park der go get correct n confirm permit. As d ban don spread go reach all over d place 4 UK. Dem Don first ban am b4 4 1974 but con serious on top as e be say d motto dem dey block dose wey dey trek.

No comments: