Tuesday, April 19, 2016

PREGNANCY TURN COCAINE FOR AIRPORT O AS NDLEA NAB ONE WOMAN

OGINI BERNARD - No be Shere kambia o as one woman don enter banger soup as dem catch am 4 muritala airport wey she land frm dubai. D NDLEA Pipu n some other Emirates officials dem be tink say na pregnancy as d woman wey her name na Garba claim but later d machine con talk tru say na cocaine na 86 wraps dey inside her purse bag wey she tire round her belle as dem Comot am 4 her body land am ontop scale wey hin weigh 1.720kg. Mama of three children. She Don dey inside am now as dem go look into d mata

No comments: