Wednesday, March 16, 2016

YADADDI...COMEDIAN USHBEBE AND HIM WIFE DON BORN




Popular Naija comedian, Justice Nuagbe wey everybody sabi as ‘Ushbebe ‘ wey still be OAP for Naija FM 102.7 don born him number 2 pikin, and na boy he born O. Him pretty wife, Annette Nuagbe na she drop the pikin wey dem don already sama am name, ‘ Nolan‘ on Tuesday March 15, 2016 for one private hospital for Lagos.

 I like dis Bros style sha,  he marry 2013 and he don sharperly drop 2. Well play.

No comments: