CRIS - Eden hazard yarn say even himself sabi say this season bad forr am no be small, a whole me play one season nor score any goal.... chai!!! E bad for me, and for the team. Na this one come dey make me beg our new boss wey go take over Stamford Bridge next sesaon say make he no sell me, I wan prove my critics wrong, I wan show everybody say the downfall of a man no be end of hin life.
No comments:
Post a Comment