Minister of State for Petroleum Resources, Ibe Kachikwu, yesterday don yarn say the fuel gbege still fit dey for anoda 2 months o, cos dem no go dey sell oil wey dem go produce for our refineries, na keep dem go dey keep am.
Na when he dey yarn with dem news pipu afta him meeting with Presido Buhari, pipu from NUPENG plus PENGASSAN for the state house Abuja. Oga Kachikwu say he no be magician O but he dey hustle to see how the mata go fit commot from ground patapata.
No comments:
Post a Comment