S. I. S. I - Yoruba actress wey still dey si g join, SHE BABY sama our anoda actress, Kemi Afolabi with yanmayanma talk say she be Ashawo O and she still lyk to dey borrow cloth for her wardrobe wey she no go return back. Untop full gist na e we hre say dem be padi b4 o b4 dem kn enta d same trouser for our own yoruba handsome bobo odunlade adekola...she baby kn vex, popularised d story stain kemi o say mk she find work join d one she dey do nd stop borrowing cloth nd even if she borrow mk she return.... hmmm... e no easy o, abeg ladies no be by force to do yanga o, if u no fit,abeg manage ani1 wey u gt b4 dem sama ur name do yeye...Lobatan.
No comments:
Post a Comment