Monday, March 28, 2016

SEE WETIN DEY PAIN JENNIFER LOPEZ PASS FOR HER LIFE




For one interview with People magazine, singer, actress American Idol Judge, Jennifer Lopez don talk say one if the things wey don pain am pass for life na how her marriage to Marc Anthony fail. 

She say the thing pain am gan, she say cos Dat time 2 of den bin dey think say na together dem go dey for like 40 years before dem die. She say but as the thing pain am reach she Estill believe say na the right thing she do cos na everything possible she do to take try make the thing no fall but upon all her do do the thing still fall.

No comments: