Arsenal midfielder, 19-year old, Alex Iwobi don chop poison for Super Eagles camp afta he land for the camp on Sunday. Tori yarn us say na Iwobi be the first player wey no dey Naija, wey show face for camp. Samson Siasia, wey be we awaiting coach don conform the mata too, as per say Iwobi no dey training yesterday.
Dem say he dey one hospital wey dem no talk for Abuja dey collect treatment
No comments:
Post a Comment