Monday, April 18, 2016

HMMM... DANGOTE DRIVER TAKE DEM TRAILER KPAIN HIM CONDUCTOR

OMOBOLA - Yawa apen for lekki-Epe expressway as one oga driver, Ajani Ayeni way dey drive dangote cement truck kill hin own conductor. Report tell us say the conductor Jubril dey sleep under the truck as Yekini enter the truck and drive climb in top hin head, na dere Jubril die

No comments: