Jude, Peter nd Paul Okoye wey bin don sama media wit their family drama don com out com tok sey dem dey sorry o, sey dem bin don forget sey e no get hw e go be, family go still be family..E be like sey one person don rob mind wit d brodas nd dem don forgive each oda nd dem come post one white dove for their instagram page take tok sey dem dey sorry.on top dat mata my body dey sweet me like sey I be ant wey fall inside sugar...As I dey hapi reach sey dem don forgive demselves, na so I dey help dem pray sey make Baba God o, make He keep dem togeda...Psquare nd Oga Jude, we for TPN dey hapi for una ooooo
No comments:
Post a Comment