Monday, March 21, 2016

PEKELE PEKELE... SEE HOW 3 BRODAS TAKE RAPE WOMAN AND HER DAUGHTER FOR OSHOGBO




One Osun State Magistrate’s Court for Osogbo don say make dem go keep 3 brodas for prison sake of say dem rape one woman and her pikin. The magistrate, Mrs. Abibat Basiru, say the three accused wey police show dem face for court, Dayo Tajudeen (18), Kamaru Tajudeen (21), and Ahmed Tajudeen (27) make dem go keep dem for Ilesa Prison. 


Police prosecutor, Mr. Mireti Wilson, say the badt broda wey carry weapon break enter the house of one Mrs. Adebayo and rape the woman plus her daughter till early mom before dem carry away N700,000 plus two phones wey the money dey go like N15,700 and na He said the three defendants committed the offence on March 5, 2016, at about 1.30am at the Owode area of Osogbo.

No comments: