Wednesday, March 23, 2016

OYA NA.... READ WETIN OSUN STATE WAN DEY DO KIDNAPPERS NOW



According to the Speaker for Osun state House of Assembly, Najeem Salaam, the assembly don ready to try re-arrange criminal law for the state,  and for inside the law wetin dem wan propose be say na kill make dem dey kill anybody wey dem catch say he dey kidnap. 

Najeem say he believe say if dem pass the law, e go reduce kidnapping plus other bad things for the state.

No comments: